Orezi – No Advise Me (Audio & Lyrics)

Download latest music of Orezi titled No Advise Me

Download music mp3 below…

LYRICS

Intro
Any money wey i get shayo and enjoyment,
Na hin dey my head
I no fit kill my…
Ah oh ah eh
Ah oh ah eh

Chorus
Any money wey I get, shayo and enjoyment,
Na hin dey my head
I no fit kill myself,
Any money wey I get, shayo and enjoyment,
Na hin dey my head
I no fit kill myself,

Fi mi le, Kin jaiye mi
No dey advise me, no dey advise me
No dey advise me
Fi mi le, Kin jaiye mi
No dey advise me, no dey advise me
No dey advise me

Verse 1

Come and dance with shoes on, moti ready la ti jo gan
Maami shake that bumbum
I no care if na silicon
Your body like Voltron, Walai oma bad gan,
I know you wanna rock in Louis Vuitton
I go buy am cause you pretty gan

Vanessa (vannesa)
Nibolowa (nibolowa)
Moti mu ‘Koko Samba’ ati ‘Odogwu bitters’
Jaiye foreign, Jowi Zaza,
Aboki waya, Wa sey mi ni dollar ehhh

Chorus
Any money wey I get, shayo and enjoyment,
Na hin dey my head
I no fit kill myself,
Any money wey I get, shayo and enjoyment,
Na hin dey my head
I no fit kill myself,

Fi mi le, Kin jaiye mi
No dey advise me, no dey advise me
No dey advise me
(No worry about my future)
Fi mi le, Kin jaiye mi
No dey advise me, no dey advise me
No dey advise me
(No be you go tell me how i wan take spend my money)

Ooh ahh

Teacher no teach me nonsense
Ooh ahh
No teach me nonsense,
Teacher no teach me nonsense…

Outro

Vanessa (vannesa)
Nibolowa (nibolowa)
Moti mu ‘Koko Samba’ ati ‘Odogwu bitters’
Jaiye foreign, Jowi Zaza,
Aboki waya, Wa sey mi ni dollar ehhh

  • OreziNo Advise Me (Music)

STREAM/GET HERE

Be the first to comment

Give Feedback About This Article