Master KG x Joeboy – Laleyi (Audio & Lyrics)

Download latest music of Master KG x Joeboy titled Laleyi

Stream music below…

LYRICS

Wanitwa mos
Oh yea, Oh yeaaahh
Uhh yea

I want to do what you want tonight
You want me as bad as i want you, don’t lie
I get plenty of very good vibes
Anybody wey no like am fit to move one side

Oh na the way wey you dey do me
E dey sweet me like movie
I like the way wey you dey feel me
Very sure sey you go do me
Oh na the way wey you dey do me
E dey sweet me like movie
I like the way wey you dey feel me
Very sure sey you go do me

Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad.. (x2)

I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ye ye

I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ha ha

Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that

Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that

Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that

Laleyi laleyi laleyi
O ma bad
Laleyi laleyi laleyi
O ma bad.. (x2)

I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ye ye

I no fit to wait o
Baby don’t be late o
Everybody know sey you be heavy weight oh ha
You be heavy weight oh ha, ha ha

Jo, jo, jo, Joeboy pon deck
Wanitwa mos

Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that
Everything you do i like
Everything you like i do
Oya make you do me nice
Do me right
Just like that

  • Music – Master KG x Joeboy – Laleyi

STREAM HERE

Be the first to comment

Give Feedback About This Article