Patoranking – Abobi (Lyrics)

Patoranking – Abobi (instrumental)
Patoranking – Abobi (instrumental)

LYRICS

It’s Kel-P Vibez.

Rumuokoro don catch fire
Last night I was walking on the road
When they shoot the man and shoot him tyre

Ikorodu don catch fire
As I dey waka I dey see one man when be say dem shoot
Wey dey carry kaya
The Baba carry kaya

Soldier go, solider come
Barrack no dey run
Kill by a gun, you’ll die by a gun
How you go feel at the point of no return
‘Nuff men dead under the sun

Also Download: Afrobeat Instrumental 2023 – handcuff (Davido ✘Omahy lay ✘ Burnaboy type beat)

Na so them kill the innocent man
Innocent man get paddy man
Paddy man vex turn Taliban
Taliban run the whole town down

Dem don kill Abobi eh
(Don kill Abobi)
Na who kill Abobi
(Who kill Abobi?)
Abobi Abobi eh

Dem don kill Abobi
(Don kill Abobi)
Na who kill Abobi
(Who kill Abobi?)
Abobi Abobi eh

Fire, fire, fire
Fire (Ahh ah ahn)
Fire, fire, fire
Fire (Ahh ah ahn)
Fire, fire, fire
Fire (Ahh ah ahn)
Fire, fire, fire
Fire (Ahh ah ahn)

Ose mi bipe, gbim gbim
My full body dey gbim gbim
My body do me, gbim gbim
Obodo delu jim jim
Onyeoma na jim jim
I carry my thing jim jim

From Rumola to Agidingbi
Everywhere just dey gidigidi
Delu Ma jim jim
I carry my shoe gbimgbim
Mama sef dey gbimgbim
Papa sef dey gbimgbim

Also Download: [Free Beat] “Flora” Davido X Omah Lay Type Beat

Abobi no dey find trouble
(Ahh ah ahn)
E no dey find trouble
(Ahh ah ahn)
He just wan bubble
(Ahh ah ahn)
Family man wey dey struggle
(Ahh ah ahn)

Abobi no dey find trouble
(Ahh ah ahn)
E no dey find trouble
(Ahh ah ahn)
He just wan bubble
(Ahh ah ahn)
Family man wey dey struggle
Oh, oh, oh

Dem don kill Abobi
(Don kill Abobi)
Na who kill Abobi
(Who kill Abobiii?)
Abobi Abobi eh

Dem don kill Abobi eh
(Don kill Abobi)
Na who kill Abobi
(Who kill Abobiii?)
Abobi Abobi eh

Fire, fire, fire
Fire (Ahh ah ahn)
Fire, fire, fire
Fire (Ahh ah ahn)
Fire, fire, fire
Fire (Ahh ah ahn)
Fire, fire, fire
Fire (Ahh ah ahn)

  • Patoranking – Abiobi (Instrumental) produced by Teekjah James.

Be the first to comment

Give Feedback About This Article