Boy Spyce – Folake (Instrumental)

Boy Sypce - Folake (Instrumental)
Boy Sypce - Folake (Instrumental)

Download the remake beat instrumental of Boy SpyceFolake (Instrumental) produced by Teekjah James.

Fast-rising beat maker, Teejah James drops a remake instrumental to
Boy Spyce‘s new song title is “Folake”.

Download & Listen to the 2023 Afrobeat
Instrumental, Feel Free to use it for Cover/Remix purposes, but not for
monetization.

Download music instrumental mp3 below…

LYRICS


Cinemato
Snap mi fine cinemato
Illuminate
Nile, Niger, Senegal, Congo
Scatter my dada, Medulla bololo
I go suck your ponmo
Make you do nono


Folake don pompous
She don dey drive Brabus, so
She no dey talk to us again
She no dey come campus again

Dem say she go do runs
And her hippopo don tamus
And her kinni dey cause virus, ewee
They just dey talk jargons
‘Cause na she wey dey make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara


Automatic
You’re romantic
Aromatic
Acrobatic
Problematic
Come drive in my 4matic
Be like magic
Diplomatic
Cinematic
Golibe shey you know say
You and I will live as one
So make you no dey do as askor
She burst my opolo
I don dey soco


Folake don pompous
She don dey drive Brabus, so
She no dey talk to us again
She no dey come campus again

Dem say she go do runs
And her hippopo don tamus
And her kinni dey cause virus, ewee
They just dey talk jargons
‘Cause na she wey dey make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara


Iwo nikan ni mo fe fe
Iwo nikan ni mo fe fe
Mi o le ta e bi tete
Mi o le ta e bi tete


Nile, Niger, Senegal, Congo
Scatter my dada, Medulla bololo
I go suck your ponmo
Make you do nono
Baby you go rogo
Illuminate
Snap mi fine cinemato

Be the first to comment

Give Feedback About This Article