All songs lyrics – Rema – Rave & Roses (Album)

Rave and Roses artwork
Rave and Roses artwork

This is all songs lyrics of Rema ‘s album titled Rave & Roses

  • 1. “Divine

Intro
(Sarz way)

Verse 1
Make nobody come against what me believe in
If you come against my vision you know that its treason
It’s been a long time I had this feeling I was chosen
Situations that I came across made my heart frozen
Momma told me she was worried when I was in her belly
She said she had my brother and my sister okey-dokey
Then it took her four years before she even took in
Came a detox of blood that was a sign she was ready
She said I never kicked she said I never turned
She said I never caused her any discomfort
And she no dey at ease for like nine months
E be like say this pikin no wan gree comot
Say me I dey at peace I no even apply no force
And then she had a thought that maybe there might be a cause
Ou yeah she started worrying worryingabout a lot
She went to the hospital without noremorse
And then she met a doctor ( Doctor )
Tell me what is happening to my son ( My son)
Am I being attacked by a rival ( By a rival)
It’s not making sense what do I do ( Then what she say)
She said doctor I’m not feeling fine
Tell me this could be a sign
And he said it is time she gave birth and named me Divine

Chorus
Divine Divine
D-d-divine Divine d-d-Divine
Divine d-d-Divine yeah Divine d-d-Divine
Divine d-d-Divine yeah
Divine d-d-Divine
Divine d-d-Divine yeah
Divine d-d-Divine
Yunno yunno

Verse 2
Nothing fit come against my destiny
I fight battles wey nobody ever see
As I dey this industry with God company
Me I go kaku so make everybody see
Script wey God mark you wan cancel it
English no correct make nobody bother me
You can laugh at me talk down on me God cover me
Ye ye ye ye ye ye ye ye ye
My mama dey steady cast and binding
I give her joy every single time o
Na me dey make her dance like cocaina
As I dey grind every single time na she dey my mind
She dey send me prayers wey dey keep me tight
I pity anybody wey follow me fight ( Follow me fight)
Ou yes I felt pain when I lost my Father
Ou yes I felt pain when I lost my brother
Ou yes I felt weight stacking on my shoulder
Omo it kept growing as I got older
The voice in my head told me i’m a soldier
Then I remember the time mama named me Divine
(Yunno Yunno)

Chorus
Divine Divine
D-d-divine Divine d-d-Divine
Divine d-d-Divine yeah Divine d-d-Divine
Divine d-d-Divine yeah
Divine d-d-Divine
Divine d-d-Divine yeah
Divine d-d-Divine

  • 2. “Hold me” ft. 6lack

London

Slow down ohh wo
Down ohh wo
This my girl very rough ohh wo
This love ohh wo
I never see before
Body vibrate when she give me all
She say I’m gifted eedd
Very gifted eed
She say na only me fit reach her deep eeed
She say na only me dey make her head swell
She dey thank Jah for my existence

Weeee!

Close down ohh wo
Can you see the sign
Close down ohh wo
Ain’t no other girl is allowed oohh wo
If you play silly games
Its a foul ohh wo
She my girlfriend and my partner ooh wo
Na she i go carry meet my mama ooh wo
Girly dotn snitch, she’s a gangster ohh woo
Shes a type of girl wey no dey for banter ohh woo

First day, she no dey to order ohh woo
Ask for the bill, she bring her card ouuttt
Even the money no dey for her account
She still try, she still buga the matter oohh wo
She no get big yansh, she no get big breast
She no dey even try to dey impress
Na only true love be her interest
I go take her matter serious like project

Oh baby! hold me oh
Oh baby! hold me
Na you dey cool me down
Baby, cool me
No go dey dull me
Baby, dull me
I be your your romeo
You be my julie

Oh baby! hold me oh
Oh baby! hold me
Na you dey cool me down
Baby, cool me
No go dey dull me
Baby, dull me
I be your your romeo
You be my julie eeeee

Cry eeee ahh
Baby if you leave me i go cry eeee ahh
My next move, i cannot decide eee ahh
I no dey find love, i get e pride eee ahh
Pride eee ahh
Look into my eyes eee ahh
Tell me that you love me
Do not lie ee ahhh
Many other girls, dem dey brag with their guys
Dem no dey show you bruises
Wey their makeup dey hide
Hhhmmm ah
My girl no like drama, drama woah oh
Fine maradona, dona woah oh
My friends dem dey halla, halla woah oh
Say this love, e dey shak am, shak am
So why e no go shak me
No go shak me
I don find somone very hard to see
No be small thing eeeee
This love e dey for real

Oh baby! hold me oh
Oh baby! hold me
Na you dey cool me down
Baby, cool me
No go dey dull me
Baby, dull me
I be your your romeo
You be my julie

Oh baby! hold me oh
Oh baby! hold me
Na you dey cool me down
Baby, cool me
No go dey dull me
Baby, dull me
I be your your romeo
You be my julie eeeee

You might be the love of my life
I’ll do all the thing that you like
Know that’s right, know that’s right
I put in all white, like a bride
Oohhh yeahh
Woah oh
I just wanna lick you up and down woah oh
No royalty but you got the crown woah oh
No stutters as i get you off your gown woah oh
Go cray yeah yeah
But only when you say
Lost in your love, like a maze
You know that i only wanna taste
Got me head shot like a tase
Oh baby! hold me oh
Oh baby! hold me

  • 3. “Dirty

[Verse 1]
Girl I never wanna see you sober
Come rest upon my shoulder
The key to my heart dey for your key holder (Yai-ya-hi)
She like it when I rub on her head
She like it when I rub on her back
She tell me baby don’t stop that (Yai-ya-hi)

[Chorus]
She say she wanna get a little dirty as she rub on my chest
Shawty start to give me sloppy sloppy, she make a man confess
She make a man go
Awuola mo, Awuola mo
Ifeoma o, Ifeoma o, Ifeoma wo wo
Awuola mo Awuola mo Awuola mo
Ifeoma o, Ifeoma o, Ifeoma o wo wo hmm

Hmm ahh take am easy now ehnn

[Verse 2]
This one na sweet collabo
This one na sweet collabo
Red bull and Dongoyaro
For tonight royal rumble
This one na ogologo
And her booty go ibrogodo
She know say I be strong man
So I no need any Kolaq Alagbo[Bridge]
Shawty boogie down down down down
Boogie down down down down
Push me to the limit wey I go shout shout shout shout
Hold me down down down down
Hold me down down down down
This one no be matter wey I go chop you clean mouth
How many many many many round round round round
She dey bounce on my thing with my song for background
I dey give her new new style she say wow wow wow wow
When I start to go too deep she say ouch ouch ouch ouch
(Ooouu)
She about to take me out out out out
Shawty tell me let’s keep going till we lost count count count count
Lost count count count count

[Chorus]
She say she wanna get a little dirty as she rub on my chest
Shawty start to give me sloppy sloppy she make a man confess
She make a man go
Awuola mo, Awuola mo
Ifeoma o, Ifeoma o, Ifeoma wo wo
Awuola mo, Awuola mo, Awuola mo
Ifeoma o, Ifeoma o, Ifeoma o wo wo hmm

  • 4. “Calm Down

(Vibez)
Another banger

Baby, calm down, calm down
Girl, this your body e put my heart for lockdown
For lockdown, oh lockdown
Girl you sweet like Fanta, Fanta
If I tell you say I love you no dey form yanga, oh yanga
No tell me no, no, no, no, woah, woah, woah, woah
Oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh
Baby come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love
You got me like woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah
Shawty come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love, hmmm

I see this fine girl, for my party she wear yellow
Every other girl they dey do too much but this girl mellow
Naim I dey find situation I go use take tell am hello
Finally I find way to talk to the girl but she no wan follow
Who you come dey form for?
Why you no wan comform?
Then I start to feel her bum-bum
But she dey gimme small-small
I know say she sabi pass that one
But she feeling insecure
‘Cause her friends go dey gum her like chewing gum
Go dey gum her like chewing gum

Baby, calm down, calm down
Girl, this your body e put my heart for lockdown
For lockdown, oh lockdown
Girl you sweet like Fanta, Fanta
If I tell you say I love you no dey form yanga, oh yanga
No tell me no, no, no, no, woah, woah, woah, woah
Oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh
Baby come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love
You got me like woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah
Shawty come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love, hmmm

As I reach my house I say make I rest small (Make I rest small)
As me I wake up na she dey my mind (Na she dey my mind)
Day one, day two, I no fit focus (I no fit focus)
Na so me I call am, say make we link up (Say make we link up)
As I start to dey tell her how I feel all my heart dey race
Baby girl, if you leave me I no go love again
Because e get many girls wey put my heart for pain
Shebi, you feel my pain

Baby, calm down, calm down
Girl, this your body e put my heart for lockdown
For lockdown, oh lockdown
Girl you sweet like Fanta, Fanta
If I tell you say I love you no dey form yanga, oh yanga
No tell me no, no, no, no, woah, woah, woah, woah
Oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh
Baby come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love
You got me like woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah-woah
Shawty come gimme your lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-lo-love, hmmm

  • 5. “Soundgasm

[Intro]
London, London…
Another Banger!

[Chorus]
Do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, ah-ah
Do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, ah-ah
Mhm-iye, yeah, yeah, yeah

[Verse 1]
Yeah, yeah
Sexy love, what she need from a bad boy like me
Yeah, yeah
Sexy kisses, the thing that she end for my lips
Yeah, yeah
My sexy air is the only air that she breathe
And when I look into her eyes, I know that she can never get enough of me
Your body high me like lean
When we do it, skin to skin
And as you rush dey increase
I feel the drip inna your V
Shawty say she feeling sore
She grab my neck and she whisper, “Please”
Shawty give me dirty splash on my chest to my knees

[Chorus]
Do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, ah-ah
Do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, ah-ah
Mhm-iye, yeah, yeah, yeah

[Verse 2]
Yeah, yeah
Shawty got a lot in her bucket list
I give her number one, she need a bucket quick
And when we done, she feel me like a majesty
Grasp, grasp, grasp, grasp, grasp, grasp, grasp, grasp, hm-hm
Round two kpe, kpe, kpe, hm-hm
Round three, ebelebe
Next day we go do am for your place

Make sure that your daddy is not home, hm-hm
Make sure that your mummy is not home, hm-hm
Switch off that television oh, hm-hm
Netflix, not what I came here for oh, hm-hm
Shawty better shut your door oh, hm-hm
Cause I no wan disturb neighbor, hm-hm
Shawty like it when I drill her hole, hm-hm
When I finish, I go ****

[Bridge]
Baby girl your body is my medicine
Sweet baby melanin sweeter than sugarcane
If I hickey, hickey on her neck
Sex like a gangster, on my face, innocent
Stroke her pussy with my index
Shawty gotta orgasm
Tapping on that pussy like I’m tryna kill a motherfucking insect
Oh-ah-ah-ah

[Chorus]
Do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, ah-ah
Do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, ah-ah
Mhm-iye, yeah, yeah, yeah
Do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, ah-ah
Do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, do-oh, ah-ah
Mhm-iye, yeah, yeah, yeah

  • 6. Time and Affection ft. Chris Brown

London!
Another banger!

[Rema’s Verse]
Girl I’m never gonna leave
Baby I’m never gonna leave
Baby you the one I need
Love got me high like weed
Girl lets take a little trip
Take you to the island green
Feel up the island breeze
Kissing in the early morning beach

Hot sex got us sweating
Like we just coming out sauna
Pin your body for the corner
Girly imma get your body worn out

I feel the affection
Tonight we go see as e go turn out
Sex hotter than a fucking furnace
Girly you go make my battery run down

Girl I dey feel your pressure
I will never leave you you’re my treasure
Oh girl I dey feel your tension
You deserve love yeah, my time and affection
Yeah my time and affection

(Chorus)
Come make I give you all my time and affection
Come make I give you all my time and affection
Come make I give you all my time and affection
Come make I give you all my time and affection
(Yeah my time and affection)
Baby come make I give you all my time and affection
Come make I give you all my time and affection
Come make I give you all my time and affection
Come make I give you all my time and affection

Rema Verse 2
Finna give you my time and affection
Finna give you my savings and pension
Girl you light up my soul like a benson
Never knew you was a belly dancer

Baby girl this your matter no random
E deserve all the time and affection
This your body e put me for ransom
E dey make my thing at attention

[Chris Brown]
Come here baby get closer closer
Ride this wave on an open ocean
Eyes closed with a heart wide open
Drive the boat she got a body so stupid

(Woah)
My eyes can see the pressure all the way from here
Your thighs can change the weather
Make it rain my dear (dear woah)
Show you I love you got you soaking wet
I ain’t even gone low low yet
Wine it back like a yo-yo yeah

Girl I give you all my time and affec (huh)
Prada bag, know you lagged from the jet
If I was your man I’d give you respect
I love you no sweat (woah)

(Hook)
Girl I dey feel your pressure
I will never leave you you’re my treasure
Oh girl I dey feel your tension
You deserve love yeah my time and affection
All my time and affection

[Chorus – Rema]
Come make I give you all my time and affection
Come make I give you all my time and affection
Come make I give you all my time and affection
Come make I give you all my time and affection
Baby come make I give you all my time and affection
Come make I give you all my time and affection
Come make I give you all my time and affection
Come make I give you all my time and affection

[Chris Brown]
Finna give you my time and affection
Finna give you my savings and pension
Girl you light up my soul like a lantern
Never knew you was a belly dancer

Baby girl it’s a mattress for boom boom
It is time for the time and affection
Use your body to put me for ransom
Girl lay down let it stand at attention

[Chorus – Rema]
Come make I give you all my time and affection
Come make I give you all my time and affection
Come make I give you all my time and affection
Come make I give you all my time and affection
Baby come make I give you all my time and affection
Come make I give you all my time and affection
Come make I give you all my time and affection
Come make I give you all my time and affection

Yeah my time and affection.

  • 7. “Jo

[Intro]
Another banger

[Chorus]
Oya baby jo-jo-jo-jo-jo
Jo-jo-jo-jo-kijo
Baby girl you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho
I’m in love with my African woman, Angelique Kidjo
Me I don tell my mama say na you be my wife o

[Bridge]
Hmm, Omotola you dey boost my dada
Woah-woah-woah-woah
I like it when you dey call me dada
Woah-woah-woah-woah
Other girls they dey bu bu ga ga
Woah-woah-woah-woah
Only you be my baby pana
Woah-woah-woah

[Verse 1]
Where you dey o
When I dey call your phone
You no dey pick my call
Baby wetin your friends don talk
Shey na because I be star dem talk say I dey get many girls
Me I no go lie I dey get but baby na you I choose
Come baby Juma gimme sugar, you dey gimme sugar
Plenty calories dey for your sugar o hmm
Come baby Juma gimme sugar o ginger
You dey pull my trigger[Chorus]
Jo-jo-jo-jo-jo
Jo-jo-jo-jo-kijo
Baby girl you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho
I’m in love with my African woman, Angelique Kidjo
Me I don tell my mama say na you be my wife o

[Bridge]
Hmm, no mind them all of them they go deceive you o
Hmm, if I tell you say I love you baby dey believe me o
Hmm, they dey use corner eye all of them they dey jealous you o
Hmm, if I give them chance all of them they go dey rush me o, dey rush me o
(Tell me why you con dey vex for me o)
Baby no dey vex for me o
Anytime wey you dey vex I go give you muah
I go give you Mmm hmm Obianuju
(This you love na juju, juju, juju)

[Chorus]
Oya baby jo-jo-jo-jo-jo
Jo-jo-jo-jo-kijo
Baby girl you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho
I’m in love with my African woman, Angelique Kidjo
Me I don tell my mama say na you be my wife o

[Outro]
Hmmm Obianuju
Say this love is true
You dey make me do like fool
Hmm
Hm Obianuju
Hm this love is true
You dey make me do like fool

  • 8. “Mara

Make me dey mara o
Girly I go die for your matter o

( Another banger )

Mara o girl you dey make me dey mara o
Girl I go die for your matter o
Baby if I leave you barawo
Hm desire, girl e be you be my desire
This our love no be China
Baby if I leave you Barawo hmm mara o

Omalicha who else finer?
Baby make you come gimme kiss Mmuah
Wetin I fit do without your love?
Shawty say you dey gimme ginger
shawty say you dey gimme ginger
This kind love I never see am
High me like say na cigar
Spanner to my screw baby na you I choose baby
You get the juice baby
Ou baby girl with you by my side baby I no fit lose baby yeah yeah
Girl you the reggae to my blues baby
You be my booze baby put me for cruise baby
You no hear me for chorus say you dey make me dey mara
Mara o girl you dey make me dey mara o

Girl I go die for your matter o
Baby if I leave you barawo
Hm desire girl e be you be my desire
This our love no be China
Baby if I leave you Barawo hmm mara o

Other boys they dey talk talk talk
Other girls they dey jea-lo-lous
Because say e be you involved, e be you involved, e be you involved ay
Girl e reach to dey domo domo
Anytime they see your big baka and front
Anytime you enter party scatter ask Fireboy e know
Me I no wan end up as Bachelor
If you leave me, I go turn Bachelor
Can’t get enough of this your love
Girl its not enough girl its not enough yay
I loved you once I no get time to crush
When you no get money na me make you porshe
Na other boys they go wan dey rush
They no know say na person cook the food for pot

Mara o girl you dey make me dey mara o
Girl I go die for your matter o
Baby if I leave you barawo
Hm desire girl e be you be my desire
This our love no be China
Baby if I leave you Barawo hmm mara o

Vibez

  • 9. “Love

[Intro]
Come baby girl come sit down pon dis
Come baby girl come gimme that whine
Come baby girl come sit down pon dis
Come baby girl come gimme that whine
Come baby girl come sit down pon dis
Come baby girl come gimme that dance
Come gimme that dance
(Hmmm)

[Verse 1]
Anytime girl me I look at you
Thoughts wey dey my mind carnal wah
I go like to meet your father Uwa
Girl you dey make man dey para wah
Girl you dey make man dey hala
Girl you dey make man dey hala wah
This type of girl no get drama uwa
This type of girl no dey for mula
Girl you dey make man dey ginger
Eye me pass Benson cigar
One touch I don dey shiver
Fine pass Queen of Sheba
This girl go turn man to sinner hmm
She go turn man to sinner o
Things I dey do just to please her
Everything I receive she need am o
(Hmm)[Hook]
This one na Love Nwantiti
This one na Love Nwantiti
This one na Love Nwantiti
Baby girl shey you no go leave me
This one na Love Nwantiti
This one na Love Nwantiti
This one na Love Nwantiti
Yeah, yeah, yeah
Shawty gimme dance o balenciego
Yeah, yeah, yeah
Yeah, yeah, yeah
Gimme account number make I for balance you o
Yeah, yeah, yeah
Yeah, yeah, yeah
She no dey do too much very simple girl o
Yeah, yeah, yeah
Yeah, yeah, yeah
Shawty take it down oya whine am go low for me

[Post-Chorus]
(Ohh-oh-oh-oh)
Things wey you dey do e dey sweet for my soul
Things wey you dey do e dey carry me go
Things wey you dey do e dey totori o
(Ohh-oh-oh-oh)
Girl if you no want make I [?]
[?] run am on the low
[?] run am on the low (Oh-uh)[Bridge]
Whine am girl slow motion
I say whine am for slow motion ah
Girl I support this your motion hmm
Girl I support this your motion oh
This your whine na concussion hmm
E dey put my brain for rotation hmm

[Pre-Hook]
Take am easy, take am easy
This your body easy breezy
This your waist dey move easy breezy
Gbakala misi
Gbakala misi o
This your skin wey tanana (Tanana)
Girl you bad pass Rihanna-na
No go do me leg over (Legover)
No go switch up on me like change over
(Yo-oh-oh-ooh)

[Hook]
This one na Love Nwantiti
This one na Love Nwantiti
This one na Love Nwantiti
Baby girl shey you no go leave me
This one na Love Nwantiti
This one na Love Nwantiti
This one na Love Nwantiti
Yeah, yeah, yeah
Shawty gimme dance o balenciego
Yeah, yeah, yeah
Yeah, yeah, yeah
Gimme account number make I for balance you o
Yeah, yeah, yeah
Yeah, yeah, yeah
She no dey do too much very simple girl o
Yeah, yeah, yeah
Yeah, yeah, yeah

  • 10. “Addicted

Oh yay yay yay
Ou yay ou yay ou yay
(I’m surfing)
Oh yay yay yay nah
Ou yay (I’m gone)

You’re addicted to the lifestyle
Girl I know girl I know girl I know
Please baby can you take it slow
Every night and day you’re always on the road
(Never getting old)
You’re addicted to the lifestyle
Girl I know girl I know girl I know
Please baby can you take it slow
Every night and day you’re always on the road

Oouu oouu
With me in the moon oouu
What can I do oouu
I’m stuck in the blue oouu

Yay got me dashed out
Hop in my race car and I rushed out
Playing the trap card (yah)
I really think she using me to cash out
She got me living like a rockstar
My homie called me telling me to slow it down
Race car to the bus stop
She gone make sure that you messed up
Oouu she wanna fuck me and the crew
I’m coming with the proof you got no excuse
I’m weighed down (yah)
You desperate really acting weird now
Do you know you’re messing with a real one
Playing with me you got me let down
You got me real stuck got me pinned down
Love is not a source of income
I think it’s time I put my pen down
It’s time I go away and lay low
Pants down hoe got her pants down
Couple nigga wank out couple rounds now
I give it till 10 nigga tap out addicted to sex she’s a monster
Baby room full of coke it’s a hunid pound (yay)
So sad when I saw you lying down on the ground
Heeee

You’re addicted to the lifestyle
Girl I know girl I know girl I know
Please baby can you take it slow
Every night and day you’re always on the road
(Never getting old)
You’re addicted to the lifestyle
Girl I know girl I know girl I know
Please baby can you take it slow
Every night and day you’re always on the road
Oouu oouu

With me in the moon oouu
What can I do oouu
I’m stuck in the blue oouu

  • 11. “Are You There?”

Ou yay ou yay ou yay huh
Ou yay
(One)
Another banger

People dey talk say na only woman I sabi talk about
So lemme make I just dey talk about am
I no fit focus on the negativity inside my country
So me I got to change the matter
I don talk I don shout I don vex I don calm
I don tweet I don cut my dada
Cruise no dey finish inside the country
So once in a while I got to turn up aha yay

Are you there are you there there there
Are you there are you there there there
You just dey smoke you no wan gree pass the J J J
You hear my song you no dey dance you no dey fear fear fear
Are you there are you there there there
Are you there are you there there there
You come my party come dey press phone for
Here here here you better losen up
And act like you don’t care care care
(Bumba)

Girly with the biggie booty dey give me
This type of girl fit to kill person
Henessy dey put the girl for ecstasy
Monster dey boost my adrenaline
Make you no expect me to act orderly
Brotherly make nobody come dey bother me
Brotherly make nobodoy come dey judge me
Nobody here holy pass Mary Magdalene
On top my money you wan come dey shout for me
The one wey Buhari chop how many he cut for me
Make they play dorime dorime for the club for me aha
People dey die but people still dey go club that day
People no send e dey happen each and every other day
Casket plus the undertaker song wey dem they play I
Face reality cause me I no fit ever runaway
Way way way way way aha
Me I no fit ever runaway
Way way way way way aha
Wake up wake up wake up wake up wake up

Are you there are you there there there
Are you there are you there there there
You just dey smoke you no wan gree pass the J J J
You hear my song you no dey dance you no dey fear fear fear
Are you there are you there there there
Are you there are you there there there
You come my party come dey press phone for
Here here here you better losen up
And act like you don’t care care care

Omo so many people just dey call my phone
So many people tell me make I come back home
I tell dem make dem lemme make I dey my own
President no dey country oya whats your own
My mama don dey worry about this my tone
Say anger don dey full inside all my flow
Omo as I dey serious I still dey joke
Omo as I dey serious I still dey joke
Omo as I dey serious
Cruise for Nigeria no fit ever stop
All the men for power no fit get enough
Why I wan dey let am try to weigh me down
Make I focus make I just dey hustle up
If you dey owe me make you pay me up
Dry chest boat cruise live it up
Make nobody tell me make I button up aha

Are you there are you there there there
Are you there are you there there there
You just dey smoke you no wan gree pass the J J J
You hear my song you no dey dance you no dey fear fear fear
Are you there are you there there there
Are you there are you there there there
You come my party come dey press phone for
Here here here you better losen up
And act like you don’t care care care

  • 12. “FYN” ft. AJ Tracey

[Intro: Rema]
Straight out of BC
We takin’ the sound to the world you see
They don’t really like me talkin’ my shit like the OG’s did
They hatin’ on me cause I’ma..

[Refrain]
Fresh young nigga cruisin’ in a beamer
Fresh young nigga cruisin’ in a beamer (It’s Kel P vibes)
Fresh young nigga puffin’ on a cigar
Fresh young nigga puffin’ on a cigar

[Verse 1: Rema]
Wake up in the morning then I cook up in the kitchen
Put some water in the cup, ice freezing
Seein’ clips from last night intriguing
I can’t remember that chick I was kissing

Couldn’t even get her number
Hatin’ ass niggas dem’ envy
When I d?y with their babe in the VIP loung?

It’s a young boy fresh P Star life
Seven zero P, yeah Star life
Me and my niggas we dey chop life
Top noche models on my bed side
All white shoes dem’ Off-white
Chat nonsense to me I’ma go offline
Miami beach, chillin’ with the baddest bitch
Fuck her in the west, then I fly her to the south side

[Chorus: Rema]
Ain’t nobody fly like me, ahan
Spending on expensive shit, ahan
Neck and my wrist icy, ahan
Small boy, but I mighty, ahan
Ain’t nobody fly like me, ahan
Spending on expensive shit, ahan
Neck and my wrist icey, ahan
Them never see this kind thing

[Verse 2: Rema]
Yes I’ma fresh young nigga
Celebrity crush in my villa
Take off her skirt and I give it to her
Raw, raw, raw

She want it raw, raw, raw
She said don’t stop, stop, stop
She like it when I hit it from the bottom to the top

Then I took her for a ride, ride, ride
Cruising in the sun side
Fast money, fast life
Niggas wanna take my life
Yeah, yeah, why?

[Chorus]
Ain’t nobody fly like me, ahan
Spending on expensive shit, ahan
Neck and my wrist icey, ahan
Small boy, but I mighty, ahan
Ain’t nobody fly like me, ahan
Spending on expensive shit, ahan
Neck and my wrist icey, ahan
Them never see this kind thing (Yeah, yeah)

[Verse 3: AJ Tracey]
I’m the youngest nigga doin’ this fly shit (Tracey)
And I ain’t talkin’ ’bout essentials my nigga (Uh)
I’m talkin’ about the penthouse or the Arabic villa (That one)
Or the fresh Cuban cigars with the cannabis filler (Woah)
I’m on a different kind of time (That’s right)
I grab the sea bass with the chopsticks and hit it with the lime (One time)
Ain’t no askin’ about my lady, you can bet that she’s fine (Fine)
Body like the fourty-two and she gets better with time, yeah (Boo-boo)

The Maybach leather came in elephant’s breath
These kinda colours you don’t know unless your earnin’s are blessed (Bling-blow)
Threw some shots of opposition not for war just a test (Uh)
Intoxicated by revenge, this heat is burning his chest (Cling, cling)
I got this suit in navy blue, but chose the burgundy breast
AP fresh, my watch collection murder the rest (Bling-blow)
You’re hearin’ lies if you ain’t heard, I’m the best
Me and Rema for the remedy to purge you the stress, uh

[Chorus]
Ain’t nobody fly like me, ahan
Spendin’ on expensive shit, ahan
Neck and my wrist icey, ahan
Small boy, but I mighty, ahan
Ain’t nobody fly like me, ahan
Spendin’ on expensive shit, ahan
Neck and my wrist icey, ahan
Them never see this kind thing

[Refrain]
Fresh young nigga cruisin’ in a beamer
Fresh young nigga cruisin’ in a beamer
Fresh young nigga puffin’ on a cigar
Fresh young nigga puffin’ on a cigar
Fresh young nigga cruisin’ in a beamer
Fresh young nigga cruisin’ in a beamer
Fresh young nigga puffin’ on a cigar

  • 13. “Oroma Baby”

Dey there
Dey there
Burssbrain

I go tell mama o
I go tell papa o
I go tell brother o
I go tell sister o
This Oroma o I go give you belle o
Oya near me now o you go fear me now o
She dey force me now o she wan be my shima o
Dance am o, Oroma dance am o
Dance am o, Oroma dance am o
Trying so hard to be my Nwanyi oma o (Hmm)

Oroma baby o
This one no funny o
No do me corny o
Chop all my money o
Oroma baby o
This one no funny o
No do me corny o
Chop all my money o

Girl I go kperere your kpararam
Girl I go mororo your kpererem
This your way is very carna-nal
Your booty cover me like say na caravan

E don tey she dey wait for my arrival
Shawty booty pin me for the corner-ner
Oppress me with her booty she a Taliban
She dey make me stammer take am easy ma-ma-dam
Oroma she dey dance for me o (Mmm)
Oroma she dey move for me o (Mmm)
Oroma if I catch you for inside room
You go know why they dey call me Bad Commando
This your love e dey turn man to mumu
This your love e dey turn man to isiewu
This your body suppose dey inside museum
I no fit withstand this your temptation

Oroma baby o
This one no funny o
No do me corny o
Chop all my money o
Oroma baby o
This one no funny o
No do me corny o
Chop all my money o

London

This your body girl na confirm
This your body girl na danger
I fit paint your picture if I close my eyes
Body wey dey make me dey feel shy
Ikebe dey humble my pride
Me I like it when you dey mashup
Me I like when you put on pressure
When we do the thing e be like marshal
This your body girl e go injure
This position fit give me seizure
She say hold my neck I go endure
She tell me smack me till I change colour

She call me daddy o, she call me daddy
I call her baby o, I call her baby
Sex on a daily o, sex on a daily
She said don’t pay me o, she said don’t pay me

Oroma baby o
This one no funny o
No do me corny o
Chop all my money o
Oroma baby o
This one no funny o
No do me corny o
Chop all my money o

(Hmmm)

  • 14. “Carry”

Higo
Another banger

Hmm
She carry front (Hmm)
She carry back (Hmm)
She get hip (Hmm)
And her belly flat (Hmm)
She get front (Hmm)
She get back (Hmm)
Baby you bad aha
And I go give you pass mark (Aha hmmm)

Me I no go yimu yimu
But I dey forget myself when I see you
Baby girl you look so simple
But your body dey do me evil
Hmm Obianuju this love dey do me juju juju

Round twenty two (twenty two)
This night I no go fit belle full
(This your ikebe ikebe ikebe ikebe)
This your ikebe dey give me charm (Ikebe ikebe ikebe)
Girl you dey motivate my jam (Ikebe ikebe ikebe)
Tell me anything you want I go do (Ikebe ikebe ikebe)
Girl I dey by your side everyday-ay
Dey your side everyday hmmm

She carry front (Hmm)
She carry back (Hmm)
She get hip (Hmm)
And her belly flat (Hmm)
She get front (Hmm)
She get back (Hmm)
Baby you bad aha
And I go give you pass mark (Aha hmmm)

See me see wahala o (Hmm)
Palava o (Hmm)
Wey person ikebe don dey cause (Baby o)
(Baby o) She dey cause plenty confusion (Hmm)
(Baby o) She dey cause plenty commotion (Hmm)
(Oh baby, oh baby o)Anytime I, anytime I, anytime I, anytime I (Hmm-mm)
Anytime I look at you
Baby you dey make me do like fool
Me I dey [?]
[?]
[?]
Baby come make you give me food
Cos me I don dey hungry for you

Me I no go yimu yimu
But I dey forget my self when I see you
Baby girl you look so simple
But your body dey do me evil
Hmm Obianuju
This your body do me juju
This your body dey do me juju

She carry front (Hmm)
She carry back (Hmm)
She get hip (Hmm)
And her belly flat (Hmm)
She get front (Hmm)
She get back (Hmm)
Baby you bad aha
And I go give you pass mark (Aha hmmm)

  • 15. “Wine” ft. Yseult

Sweet loving sweet loving yeah yeah
Girl I need your loving
Sweet touching sweet touching yeah yeah
Girl I need your touching
Love wey no get any burden yeah yeah
Wey no get any burden
Love wey dey gimme the peace I need yeah yeah

Gyal wine for me aha
Oh baby goal come wine for me aha
Oh baby goal come wine for me aha
Oh baby goal come wine for me aha

Oh baby gyal come roll am hm roll am
Baby gyal wine am hm wine am
Me I wanna hold am hm hold am hold am
Gimme your aza (aza)
Baby make I load am ( load am )

Givenchy store tonight I say e go shutdown
Hmm booty call booty call booty call
How you get my number I no know I no know
This your body o dey control me like voodoo
Who be your father tell me o make I for know
Come here baby girl you no get conscience
Your body calm me down when I get upset
See anytime you pass all my guys dey give me hand
Cause baby girl you bad
And you’re not easy to get forget I say forget
Other girls dem dey learn

Gyal wine for me aha
Oh baby goal come wine for me aha
( baby girl baby girl )
Oh baby goal come wine for me aha
Oh baby goal come wine for me aha

Je veux que tu me touches
Bébé tu me fais trop d’effet (yeah, clap clap clap)
Je t’ai tatoué dans mes pensées (ohh)
Je veux que ça transpire
Qu’on s’envoie en l’air (no no)
69 pour commencer (mmm)
Ma cambrure te fait tourner la tête (woow)
Ce soir on va s’envoyer
Billet vert dans le string qui me peut ? (Peut)
Personne peut m’arrêter
Le noir de tes yeux est un paradis, boy
(Les étoiles s’alignent)
It’s about you and me dans ma vie, boy
(Les étoiles s’alignent)
Ma love ma love ma love ma love
(Mmmm)
I want you so ma love ma love
(Mmmm)
Ma love ma love, ma love ma love ouuh
(Mmmm)

Gyal wine for me aha
Oh baby goal come wine for me aha
Oh baby goal come wine for me aha
Oh baby goal come wine for me aha

Je veux que tu me touches
Bébé tu me fais trop d’effets (clap clap clap clap)
Je t’ai tatoué dans mes pensées (ohh)
Je veux que ça transpire que l’on s’envoie en l’aire (no no)
69 pour commencer (mmm)
Je veux que tu me touches
Bébé tu me fais trop d’effets (clap clap clap clap)
Je t’ai tatoué dans mes pensées (ohh)
Je veux que ça transpire que l’on s’envoie en l’aire (no no)
69 pour commencer

  • 16. “Runaway”

Hmm hmm hmm
Hmm hmm hmm

They know, they know, they know
They know, they know, they know
Everybody know say I fit put my life on the line
For my baby my baby my baby
Today today today today today today today
Baby ready your luggage
People no want make we dey together
So we go run run away-way
Baby run run away-way
Run run away-way
Run run away-way
They wan try take me away from you make I no see your fa-face
Run run away-way
Run run away-way
Run run away-way
Na you be my nut if you comot for my head girl I fit start to cra-crase
Hmmm

Many many men don try
But na only me fit to get her for life hmm
Many get money pass me die
But this my baby no dey collect all their bribe hmm
She carry me meet her mama
She carry me meet her papa
Make dem gimme blessing they no wan allow why
All of her friends they dey laugh
Because say she no dey follow baller
I tell her say one day I go make am

They know, they know, they know
They know, they know, they know
Everybody know say I fit put my life on the line
For my baby my baby my baby
Today today today today today today today
Baby ready your luggage
People no want make we dey together
So we go run run away-way
Baby run run away-way
Run run away-way
Run run away-way
They wan try take me away from you make I no see your fa-face
Run run away-way
Run run away-way
Run run away-way
Na you be my nut if you comot for my head girl I fit start to cra-crase
Hmmm

Your friends introduce you to so called big men
Say make you leave that small boy
Say I no get any future say I no dey man enough
They dey give you bad bad lecture
They go show you their Gucci, their Prada
They go shook you with all their designer
They go show you the way wey they run am
This love they go find way to block am
They know say they no fit find love like this
Dem no fit to find love like this
I know say I meet you for street
But baby girl you no dey for the streets
Will you marry me, even though e no be diamond ring

They know, they know, they know
They know, they know, they know
Everybody know say I fit put my life on the line
For my baby my baby my baby
Today today today today today today today
Baby ready your luggage
People no want make we dey together
So we go run run away-way
Baby run run away-way
Run run away-way
Run run away-way
They wan try take me away from you make I no see your fa-face
Run run away-way
Run run away-way
Run run away-way
Na you be my nut if you comot for my head girl I fit start to cra-crase
Hmmm

London

Be the first to comment

Give Feedback About This Article