Music – All – Rexxie – Ft Davido

All image 768x768 1
All image 768x768 1

Music – All – Rexxie – Ft Davido

Download another hot bang of Music titled ”All” by Rexxie Featuring Davido.

Download this 2021 brand new song / music titled ”All” by Rexxie featuring Davido.

Music – All – Rexxie – Ft Davido

Download below…

 

LYRICS

[Intro]
Yo!
Yo!
Yo Rexxie pon this one

[Verse 1]
I no go lie, girl, this feelin’ so dope
Dey make me feel like I don dey kolo
Girl, if you give me heart
Me, I no go comot
Open your door to give me wetin, Odo
Na only you go catch my shot oh
Dem say this things, e no go work oh
But, we go reach Paris, you go tell me Bonjour
They na part one, you go see the part two

[Chorus]
Kilode? (‘Ge-‘Ge)
You are, all that I desire (all that I desire)
Na you (na you-‘ou)
You’re all that I desire (all that I desire)
Na you (na you)
All that I require (all that I r?quire)
For you (for you-‘ou)
(One)
(Yo)

[Post-Chorus]
(Yo)
Nibo? (nibo?)
‘Ge-‘Ge (de beh)
Limpopo (nene po po)
Tule jare, ahh
Rexxie, ma pami nah
(Yo)
Ah, na me nah
(Yo)
Tule jare, tule joor
(One)

[Verse 2]
Ejiro, na you wey I go fvck ’til we age oh
Omo, this one no be luck, no be gain oh
Omo, wetin be your plan with my Ejiro?
Omo, my Ejiro

Nigboro
Oro mi lon soh nigboro
Oro mi lon soh nigboro
Emi l’omo ton soh nigboro
Nigboro

[Chorus]
Kilode?
You are, all that I desire (all that I desire)
Na you (na you-‘ou)
You’re all that I desire (all that I desire)
Na you (na you)
All that I require (all that I require)
For you (for you-‘ou)
(One)
(Yo)

[Post-Chorus]
Nibo? (nibo?)
‘Ge-‘Ge (de beh)
Limpopo (nene po po)
Tule jare, ahh
Rexxie, ma pami nah
(Yo)
Ah, na me nah
(Yo)
Tule jare, tule joor
(One)

Music – All – Rexxie – Ft Davido

DOWNLOAD MP3

https://eo.shortlify.com/895302792

Be the first to comment

Give Feedback About This Article