Lyrics – African Giant by Burna Boy

Burna Boy – Pull Up
Burna Boy – Pull Up

[Hook]
Tell ’em Africa we don tire
So here comes the African Giant
Many, many people don’t try ah
But you can’t test the African Giant
Emi omo logo logo
E no get person way me no know
Making dem loko oh no
Make you no dey do like otokoto

[Verse 1]
See nobody do it better‚ better than me
Can’t nobody do it better
Check am and see
I know say one day e go better
I go carry grammy
Because anything wey better require planning
E done be‚ e done bi o

Nothing you can do
Because god no give you
More than you can handle
Na so dem mama go bella
‘ebelebe lo’
Na so dem papa go hala
‘ebelebe oo’

Ogododelugo chi chi (6x)
Ele li le le oo

[Hook]
Tell ’em Africa we don dire
So here comes the African Giant
Many‚ many people don’t try ah
But you can’t test the African Giant
Emi omo logo logo
E no get person way me no know
Making dem loko oh no
Make you no dey do like otokoto

https://eo.shortlify.com/895302792

Be the first to comment

Give Feedback About This Article