Instrumental: Rexxie ft Davido – ALL (Beat. By X-Tough)
Here the remake free beat instrumental of Nigeria popular music producer known as Rexxie on his new 2021 song / music titled ”All” featuring Nigerian artiste known as Davido.
The remake free beat instrumental of Rexxie featuring Davido titled ”ALL” produced by X-Tough.
Download this remake free beat and use for your song / music.
Instrumental: Rexxie ft Davido – ALL (Beat. By X-Tough)
https://youtu.be/OmKgWYxgyhE
DOWNLOAD BELOW…
….LYRICS….
[Intro]
Yo!
Yo!
Yo Rexxie pon this one
[Verse 1]
I no go lie, girl, this feelin’ so dope
Dey make me feel like I don dey kolo
Girl, if you give me heart
Me, I no go comot
Open your door to give me wetin, Odo
Na only you go catch my shot oh
Dem say this things, e no go work oh
But, we go reach Paris, you go tell me Bonjour
They na part one, you go see the part two
[Chorus]
Kilode? (‘Ge-‘Ge)
You are, all that I desire (all that I desire)
Na you (na you-‘ou)
You’re all that I desire (all that I desire)
Na you (na you)
All that I require (all that I r?quire)
For you (for you-‘ou)
(One)
(Yo)
[Post-Chorus]
(Yo)
Nibo? (nibo?)
‘Ge-‘Ge (de beh)
Limpopo (nene po po)
Tule jare, ahh
Rexxie, ma pami nah
(Yo)
Ah, na me nah
(Yo)
Tule jare, tule joor
(One)
[Verse 2]
Ejiro, na you wey I go fvck ’til we age oh
Omo, this one no be luck, no be gain oh
Omo, wetin be your plan with my Ejiro?
Omo, my Ejiro
Nigboro
Oro mi lon soh nigboro
Oro mi lon soh nigboro
Emi l’omo ton soh nigboro
Nigboro
[Chorus]
Kilode?
You are, all that I desire (all that I desire)
Na you (na you-‘ou)
You’re all that I desire (all that I desire)
Na you (na you)
All that I require (all that I require)
For you (for you-‘ou)
(One)
(Yo)
[Post-Chorus]
Nibo? (nibo?)
‘Ge-‘Ge (de beh)
Limpopo (nene po po)
Tule jare, ahh
Rexxie, ma pami nah
(Yo)
Ah, na me nah
(Yo)
Tule jare, tule joor
(One)
Instrumental: Rexxie ft Davido – ALL (Beat. By X-Tough)
https://youtu.be/OmKgWYxgyhE
Download instrumental mp3 here
Give Feedback About This Article