Artist: Omah Lay
Title: Free my mind
Download the remake free beat INSTRUMENTAL of Omah Lay titled ”Free My Mind” and use for your songs / music recording.
Download instrumental mp3 below…
….Lyrics…
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo oooo
I get a girl for America
She no dey ever ever let me down
I get another one for Senegal
She no dey ever ever give me nack
I get another one for Unilag
That one behaves like a hoodlum
I get another one for Uniport
See me see trouble kill a boy
Now we don bust o
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo oooo
Mmm my melody e sweet pass mmmm
Mmm my energy I fire pass motor
If shawty no go give me, I go go nack Okpo
Shule boy e be the boss don shule boy
Cuz e don bust ooo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo, oooo
Olosho wey no fine
Dem dey too like clout eeeyo
People wey no get talent oyo
Them dey too sharp mouth
So I free my mind with Shayo no
I free my mind with Shayo ooo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Free my mind
Free my mind with Shayo
Oooo
Also read
- Music: Banky W – “Jo”
- Video: Ruger ”Bounce” cover by ANGEL C
- Download Instrumental – Olamide – Need for Speed
- (Instrumental no copyright) “Violet Vape” – calm lofi music, lofi rap instrumental, instrumentals
- Lyrics: Omah Lay – “Understand”
- Free beat _ Diamond Platinumz X Lojay X Amapiano type beat _ Prod. By PfizzyDeBeatzKilla
- Download Instrumental “Essentials” Wizkid X Tems Type Beat (Prod. By Genesix Did-It)
- [Mixtape] DJ StiphBami – “Beats and Juice Mix” (BJ 2021)
- Omah Lay – Godly (cover video) by ANGEL C
- free beat – come closer instrumental – Prod. by Pfizzydebeatzkilla
- Gyakie ft. Omah Lay – Forever (cover) by ANGEL C
- Esther Ada is killing Adekunle Gold – ”It is what it is” (cover video)
- Peruzzi ft. Davido – somebody baby (cover by ANGEL C)
- Music – Dremo – “Talk N Do”
- Freebeat – Feelings – Olamide x Davido x Niniola Type Beat (Prod by Venny Beats)
- Download instrumental – Lojay ft. Sarz Monalisa (Prod. By Airkay)
- Download instrumental – Simi ”Woman”
- Cheque – Call me baby (Official video cover by Angel C)
- INSTRUMENTAL – LOJAY X WURLD X JOEBOY TYPE BEAT
- Free Beat – LAVIDALOCA – Prod by ThankG
-
Download INSTRUMENTAL Omah Lay – Free My Mind
Give Feedback About This Article